Translate

Wednesday, February 27, 2013

Funny 2go Status Updates

Make status lively and funny baby!



 

FUNNY 9JA STATUS

  1. U dey do opening prayer 4 Night club, Na God go slap ur mouth
  2. U come back from Dubai dey form British accent. Na rat go chop ur mouth
  3. U be house boy u come dey play Rick Ross - I am the Boss. 4 where na.....
  4. U dey add water to egg say e go plenty when u fry am Why u no add yeast join am...
  5. U no go university, and u dey find ur name for NYSC posting.
  6. U come dey try read this one...sjhshgshflkljdjfl a sorry 4 u.
  7. Dem wan inject u with HIV infected blood u come wear condom mtcheeeew u           dey mad
  8. House dey born, you wan use gas do fire extinguisher Hahahahaha..u don    die.
  9. As a girl u wear one undies for 2 weeks. Wetin do u. #50 own dey nau.
  10. Terry G's music dey inspire u unto which level na
  11. U carry candle dey look for where fuel dey smell from continue u go soon see am
  12. U call MTN to tell dem sey ur free browsin cheat has stopped workin Lolzzzzzz.
  13. When pastor talk say "Do somethin crazy for the Lord" u come carry church offering run na who wan hold u.


  14. Where ladies don't accept Flowers for valentine or birthday.
  15. Where lizard go look Ur Eyeball node head say "notin dey happen guy"
  16. Where a blind beggar will reject a fake naira note.
  17. Where Groundnuts are sold in BOTTLES and WATER is sold in SATCHETS
  18. Where parents claim they were always first position in school
  19. Where You Can Be A Driver for Years without A 'DRIVER's LICENCE'
  20. Where government officials don't know the national anthem
  21. Where Gala and Lacasera are d best options wen stuck in traffic
  22. Where you are jailed for stealing Magi and given a chieftaincy
  23.  Title for stealing millions.
  24. Where u are robbed of your phone and the robbers come back for
  25.  Ur Pin code n charger
  26. Where ur type of GENERATOR shows how RICH you are
  27. Where rich men must have pot belly
  28. WHERE IF U DO ANYHOW U GO SEE ANYHOW.
  29. Where people dey collect change for beggar hand.
  30. Where bb torch is sold in traffic for N12k.
  31. Wia guys change dia voices n accent weneva dey wnt 2 yarn wit chics.

3 comments:

because i said i love ur 2go status does not mean am dating,love...............u

EXAMINATION OF LIFE NO GET TIME TABLE

Aspire to Inspire B4 u get expire

Post a Comment